Funny Video!!! Pastor & His Congregation Giving Us Hot Steppings – Caption The Video
I saw this video on Twitter and I can’t stop laughing ππ
Na only God know wetin happen for this church wey make both the Pastor (abi na G.O) and the whole congregation dey dance like this π
Don’t let me bore you guys with long talk, watch the video abeg.
Watch video below:-
Over here everyone π
As A Church Goer – Oya Drop Your Own Caption ππ
FOR ME:- When A Church Member Donates 50 Billion, na this kind dance na him you go see them dey rock π
Oya, let’s hear from you all.
Drop your comments.
Post a Comment